Wetin we call dis foto, During di court hearing on Monday 14 February, lawyers show up for di first time to defend di school proprietor and di two pipo wey be main suspects. Hanifa murder suspects ...